Lyrics

TenTik ft. Victor AD – Need To Know Lyrics

TenTik ft. Victor AD – Need To Know Lyrics

Download TenTik ft. Victor AD – Need To Know

[Intro]
It’s Victor AD na na na yea
We’ve got Tentik
Lori Vibes it’s Tentik eh
Spiritual vibe

Said if I die before I wake brother
Would the people I did for remember my name brother
Or would they judge me by the wrong things I’ve done brother?
I hope say dem no go forget me the way them forget my brothers wey don pass away

[Chorus – Victor AD]
I need to know, say who dey drive this country
I wan come down, driver keep the change
I need to know, if na only me understand the way wey I dey feel today
Said I need to know, say who dey drive this country
I wan come down, driver keep the change
Omo I need to know
I need to know
Cause it’s deeper than thought

[Verse 1 – Tentik]
Uhh
We losing faith everyday
It’s action time we don tire to dey pray
Government no send us yea, we get the message
Make we stand up, we tired of the oppression
Two seconds, man down
Nobody else wan die, so we stand down
Make a hash tag, tweet about it
When it stops trending, we all forget about it
Till another explosion, another mass murder
Another Sars official committing man slaughter

Comment here