LyricsMusic

Omawumi – Me Ke ft Kiss Daniel Lyrics

Meke

Meke

Me Ke Lyrics by Omawumi ft. Kiss Daniel

[Verse 1 – Omawumi]
I see you wondering dey look at me like say I don dey craze “aaa keh oh”
Omo forget I just dey do my own I no dey look face “aaa keh oh”
Some people say she no dey reign again, same people go change their mouth again
The funny thing be say my level now is on another place “aaa keh oh”

[Bridge – Omawumi]
Now I’m stirring down the scrapper
Looking down on all the haters
Papa felicia, I’m not your mate

[Hook/Chorus – Omawumi]
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se
A aaa keh oh
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se

[Verse 2 – Kiss Daniel]
I hear you’ve been talking my matter
You wey no love me no matter
Never make me run faster than time
Baba, I dey loyal
See I don
Started from the street but the street never control me
Give dem all the hit, but still never do me
No mind me I’m sorry
Mama never thought me
How to be lazy
Now I’m standing on my own
Looking out for all this m–o’s
Gba!!!.. “oh oh oh”
I’m not your mate “mate, mate , mate”

[Hook/Chorus – Kiss Daniel]
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se
A aaa keh oh
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se

[Verse 3 – Omawumi & Kiss Daniel]
Basically, speaking I’m the one to talk and miss
But if I quiet too much you go say my tongue dey miss
My only competition is myself I swear to god
I love to love
But if you shoot na me go stop
Yeye yeye
You see,
Bad man dey kill oh
Everywhere I go dey put the music repeat oh
No be lie
I’m doing good my brother

[Bridge – Omawumi]
Now I’m stirring down the crapper
Looking down on all the haters
Papa felicia, I’m not your mate

[Repeat Hook/Chorus till fade out]

Comment here