Lyrics

LYRICS: Teni – Pareke Lyrics

[Intro]
Ogogolo be like woman oh
If you shak am
You go high oh
Doctor Dollar Entertainment
Ah lulululululu

[Bridge]
Wetin shak woman pass oh
Na money money
wetin shak man pass ooo
Na ikebe o ikebe o

[Chorus]
Oya baby pareke
Everybody start to dey pareke
uniloko dem dey pareke
for Unilag dem dey pareke
everywhere dey dey pareke
for Enugu dem dey pareke
For okota dem dey
pareke pareke pareke

[Verse 1]
Give me sweet palmie oh
I want to taste your palmie oh
Wey the dance the party o
I want to dance and faaji oh
Who feel dance
Show me now now now
Where dem dey
Show me now now now
Who get craze
Show me now now now
where dem dey
Show me now now now
eypanji prokoti
E say Teniola baby roll waist
E say Teniola baby roll waist

[Bridge]
Wetin shak woman pass oh
Na money money
wetin shak man pass ooo
Na ikebe o ikebe o

[Chorus]
Oya baby pareke
Everybody start to dey pareke
uniloko dem dey pareke
for Unilag dem dey pareke
everywhere dey dey pareke
for Enugu dem dey pareke
For okota dem dey
pareke pareke pareke

[Verse 2]
This ikebe go put you for trouble oh
Omo stop to dey fumble oh
If you talk much
You go mumble oh
My ikebe will have you to tumble oh
You go dey do like a paraga person
You go dey start to dey waka like a paraga person
You go dey drink like a paraga person
Start to dey move misbehave like a paraga person
eypanji prokoti
E say Teniola baby roll waist
eypanji prokoti
E say Teniola baby roll waist

[Bridge]
Wetin shak woman pass oh
Na money money
wetin shak man pass ooo
Na ikebe o ikebe o

[Chorus]
Oya baby pareke
Everybody start to dey pareke
uniloko dem dey pareke
for Unilag dem dey pareke
everywhere dey dey pareke
for Enugu dem dey pareke
For okota dem dey
pareke pareke pareke

[Outro]
ileke fe jabo
fe jabo
bebe to n gbona
to ngbona
ileke fe jabo
fe jabo
bebe to n gbona
to ngbona
ileke fe jabo
fe jabo
shizzi
Doctor dollar entertainment

Comment here