Lyrics

Yemi Alade – Oga Lyrics

Yemi Alade - Oga Lyrics

Lyrics Yemi Alade – Oga

[INTRO]
Ice Water
Yemi Alade
Ehn Ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Oga Ehn Ehn Ehn
Oga
Ehn Ehn Oga Oga

[VERSE 1]
As you see me I be Oga, no be package oh
As you see me Dem dey call me chairman oh
And even if you follow me go my village
Dem dey feely me ooooh
As you see me For we side na big boys oh
Everything stew everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oh (hey) we go dey alright
Shey you want bet
Make we roll dice
No nii no nii oooh
We turn around ooh
No nii no nii oooh
Oga ni mi oh

[CHORUS]
(Oga like that)
And the credit e show
Na so we go dey bless up (Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh (Oga like that)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh (Oga like that)
The girly is always online
But the data no dey run out oh
Oga oga Dem be credit the show
Think na so we go dey dress up
Oga oga Dem be think say na joke
Oga like that Ehn Ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Oga Ehn Ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Oga Obi mo bi mo Ebubedike
Ice Water Obi mo bi mo

[VERSE 2]
Happy yourself baby ooh
Enjoy your life baby oh
Happy yourself baby oh
E sweet for this side baby oh
Wetin dey constant (enjoyment)
Flexing abundance (enjoyment)
Very important (enjoyment)
Living your best life

[PRE CHORUS]
Everything stew everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oh we go dey alright
Shey you want bet Make we roll dice
No nii no nii oooh
We turn around ooh
No nii no nii oooh
Oga ni mi oh

[CHORUS]
(Oga like that)
And the credit e show Na so we go dey bless up (Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that) Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh (Oga like that)
The girly is always online
But the data no di run out oh (Oga like that)
And the credit e show Na so we go dey bless up
(Oga like that) Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that) Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that) The girly is always online
But the data no di run out oh (Oga like that)

Comment here