Hook
Jah Jah Jah Jah Bless me,
Girl you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God, we replace me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me, X2
Part 1
When I show for the party, see Dem dey turn up dey Go
When I show for the party, see Dem dey burn up dey Go
Let Dem know Wizzy baby, say I be killing the show
Dem dey gas for party and the cheese dey go
Hook
Jah Jah Jah Jah Bless me,
Girl you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God, we replace me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me,
Part 2
Good people go to heaven, Bad people go to Hell
But where do Gangstar’s go ? I say where do my people go
My people wey dey for Zanga, wey no get choice to make the dow
I wanna know, I wanna know
What dah Government really gat to say, about the things wey dey happen
I wanna know, I wanna know
What dah Government really gat to say
Hook
My music playing , lou-lati-loud
And the girls Dem dey dounce-douti-dance
My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday,
Everytime Dem see me Dema wait. X2
Hook (Repeated)
Jah Jah Jah Jah Bless me,
Girl you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God, we replace me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me,. X2
Part 3
Please Girl, Please Girl just dey send me my daily bread
I say don’t put it where it’s hard to find
Let my music tell the people story
Don’t let my life be a normal story
I want a living glory. X2
Insighted words
To the ghetto youths, Drop ya Guns
Pick ya words, Done..
Gunshots with the Bam Bam, with the Bam Bam
International Bam, OH yeah
Gunshots with the Bam Bam, with the Bam Bam
International Bam, OH yeah
Whoo whoo, yeah yeah yeah
Hook (Repeated)
Jah Jah Jah Jah Bless me,
Girl you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God, we replace me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me,. X2
Comment here