Lyrics

Timaya Akuna Lyrics

Timaya Akuna Lyrics

Timaya Akuna Lyrics

[Intro]
Its orbit on the beat
eh eh eh
oh oh oh
baby yea eh eh eh
oh oh

[Verse 1]
You whine am slow
whine am slow
Girl you whine it slow
the way you whine am slow
whine am slow
Girl you take it slow eh
The way you ride am oh
Girl you make all the man dem know
I swear the way you whine am oh
Wey all the man dem love your parole

[Chorus]
My friend say you be akuna akuna
Everybody say you be akuna akuna
I say me I love this akuna akuna
See the way you dey do
Imma love akuna akuna
I don’t mind if you be akuna akuna eh
I love your style akuna akuna
If them say you number one akuna akuna
Na you I go marry I swear akuna akuna

[Verse 2]
Girlie plenty
Olosho plenty
Ashaka plenty
Oh eh
the girlie fenty
Oh aunty
You be like my mummy
eh

The way you whine am slow whine
Make every man dem kolo
Oh I swear the way you carry am go
You make every man dem kolo
The way You whine am slow
whine am slow
whine am slow
Girl you take it slow
take it slow
Girl You whine am slow
The way You whine am slow
whine am slow
whine am slow
Girl you take it slow eh
take it slow
Girl You whine am slow
Eh ah
Whine am slow
Girl you dey make all the man dem kolo
Baby you whine it slow
You dey make all the man mind blow
Leggo

[Verse 3]
The girl e bad oh
I swear to God
The girl e hot oh
No be my fault
If you See her waist oh
See her back oh
E dey make a man to turn robot
Uh eh
Baby girl I wanna go and see your papi
Uh eh
Baby girl I wanna take you down to oversea

Even if dem like say you be akuna akuna
Girl me I love you, I swear akuna akuna
Anything dem wan talk me akuna akuna
Na you I go marry my love akuna akuna
Everybody just leave my akuna akuna eh
I love me this my akuna akuna
If them say you number one akuna akuna
Girl na you I go marry my love akuna akuna
Aih

[Outro]
Focus
Soundbwoy
Whine am slow
Sound boy
Whine am slow
Gaaga

Comment here