Lyrics

Skales ft. Davido – Currency Lyrics

Skales ft. Davido – Currency Lyrics

Lyrics Skales ft. Davido – Currency

[Intro]
S to the K
OBO
Baddest
Priceton on the beat
Yea eh eh eyyy eh
Mr Skales on a mission,them they see on television

[Chorus – Skales]
Shebi na currency?
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency?
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency?

[Bridge – Davido]
The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
Everything dey

[Verse 1 – Skales]
Me and my guys steady giving them levels anytime wey we come around yea
See all the girls just dey run come even tho the boy really really want to settle down
All my girls where dem dey? where dem dey?
Blowing money halele halele
Bank alert everyday everyday
That’s why she no go let me go

[Chorus – Skales]
Shebi na currency?
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency?
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency?

[Bridge – Davido]
The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
Everything dey

Comment here