Lyrics

Simi – Ayo Lyrics

Lyrics Simi – Ayo

Legendury Beatz

My blessing come now
Favor fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday

Everything when I touch
For this life, everything when I want
Shey na mansion oh, shey na Porsche o o o?
Na me get am oh, amin
If dem dey doubt no mind dem
If bad belle come make you bind them
My time don come o 0
Ayo wa gba lemi oh
Ire ohh…Ire
(Goodness ohh)
Ayo mi de oh
(My joy ohh)
Everyday oh
Showers of blessing rain on me

Shey na money wey you want oh
Abi o feran motor
(Abi you want motor (car))
Time e don come oh
Ayo wa gba lemi o
Happiness knocking, wole wa
Prosperity something, wan kpe wa
And blessing calling, o o o
Ayo wa gba lemi o

Asuriwa wa gbo
Where ever we go
Victory wey no dey finish
Ani temini oh
(It is for us oh)
Loke loke, you no go run down
(Higher higher, you will not run down)
No more tension, no wahala
Tori olawole
Owo ti de oh
(Money is here oh)
Pounds ati Dollars
Ayo ata lafia
Olowo lowo bi Adenuga, if you believe oh
Shami o
Aniko shami o

Ire oh
Ayomide oh
Everyday oh
Showers of blessing rain on me

Shey na money wey you want oh
Abi o feran motor
(Abi you want motor (car))
Time e don come oh
Ayo wa gba lemi
Happiness knocking, wole wa
Prosperity something, wan kpe wa
And blessing calling
Ayo wa gba lemi o

Atewo ko mi aro
Ol0rire oya ko ma ro
(God is here, oya dance)
Oya dance the dance of Olowo (Ok dance the dance of a rich person)
As you go, money go follow
Before you ask, God go answer
Ayo ayo ayo ayo
Ayo ti mi dele oh
Ola bamidele

Shey na money wey you want oh
Bi o feran motor
(Abi you want motor (car))
Time e don come oh, joy don come
Ayo wa gba lemi o
Happiness knocking, wole wa
Prosperity something
And blessing calling
Ayo wa gba lemi o

Ore ore ore ore wa gba leyin me oh
Make this love dey sweet me for body
Ireti wo lemi oh (ireti wo lemi oh)
Ayo ayo ayo ayo (ayo wa gba lemi oh)

Comment here