Lyrics

Peruzzi – Craze Lyrics

Peruzzi – Craze Lyrics | Natirovibe

[Intro]
Gaddamn girl your body magic
pre
Your body magic
pre bang bang bang
bang bang bang bang bang bang
peru
Your body magic
Ah ya ya
Am loo…

[Verse 1]
No be say me I wan go jail
But girl for your matter
Me I pa pa pack
Talk never do
She no want again
I go show you say I no normal
Oinee

[Bridge]
You treat me like a murderer odo
Another vampire
Ai
And its not normal
If you call police
I go start drama
I go tell them say
You be heart robber
Cause you thief my heart
Like a criminal odo
Na wetin go make man dey craze odo
If no be love eh
NA wetin go make man dey sing Odo
If no be love eh

[Hook]
Goddamn
Girl your body magic
Oinee oinee
Your body magic
pre bang bang bang
Goddamn
Girl your body magic
bang bang bang bang bang bang
Girl your body magic
Your body magic

[Verse 2]
Amaka the nigga
wey for die for you
You disappoint me
you disappoint me
After the lie wey I lie for you
Omo you jonse me
Omo you jonse me

[Bridge]
You treat me like a murderer odo
Another vampire
Ai
And its not normal
If you call police
I go start drama
I go tell them say
You be heart robber
Cause you thief my heart
Like a criminal odo
Na wetin go make man dey craze odo
If no be love eh
mylyricsdaily
NA wetin go make man dey sing Odo
If no be love eh

[Bridge]
You treat me like a murderer odo
A modern vampire
Ai
And its not normal
If you call police
I go start drama
I go tell them say
You be heart robber
Cause you thief my heart
Like a criminal odo
Na wetin go make man dey craze odo
If no be love eh
Na wetin go make man dey sing odo odo
If no be love eh

[Hook]
Goddamn
Girl your body magic
girl your body magic
Your body magic
pre bang bang bang
Goddamn
Girl your body magic
Am loo
Mix monster

Comment here