Lyrics

Onyema ft 2baba – Abdulala Lyrics

Onyema ft. 2baba - Abdulala Lyrics

Chee
Abdul
Abdulalalalala

Sweet Music
2baba dey here
Hehehe

I never see
I’ve never seen this kyn of girl before
She caught my eyes as she walked the door
Fine sugar cane
Girl you mash up my brain
Omo I no fit lie
want you and I don’t know why

Girl na wetin you dey do?
wey they make me fall for you
and I’ll never find no body like you
yea

oh my baby
ur one of a kind
I go chop ur potato
I no go use spice
pretty lady you’re cooler than ice
I’m not here to play but I don come to stay

Oloma jo jeje
Making all the boys dem craze
oyima sha ble ble
oh my baby wind am go down low
oyim ma sha go go
uh uh yea

boogie down low
boogie down low
boogie down
all of my baby make you boogie down low
pre tty girl make you boogie down low
boogy down like omonile
boogy down
boogy down low
pretty girl make you boogie down low
boogy down like omonile
babby baby

[2baba]
oh baby le
cheee
swear the swear
see I’m liking what I’m seeing
and i’m willing to pay
baby le
you so fine
see this cruising imma give will be one of a kind
me nd u
make we start to boogy down togeda
me and you
make go shut down Ikeja
me and you
make we start dey reason 2geda
dey feeling each other
in any kind of weather

cos I wan throway for u
baby le
I wan display boku
baby le
i wan enter ur space
I wan involve you for my f*ing craze
so any how wey you want am o
Any how e be na so we go represent am o

boogie down low
boogie down low
boogie down
all of my baby make you boogie down low
preetty girl make you boogie down low
boogy down like omonile
boogy down
boogy down low
pretty girl make you boogie down low
boogy down like omonile
babby baby

ye
girl you know ur my weapon
with you otheer girls dem a shiver
whenever u call I go respond
cos u got my mumu button eh
Oh baby slow down
Lemme walk you down the aisle
Girl its sooo right
Only you till the end of time

Oyima jo jeje
jo jeje
Making all the boys dem craze
ohhhh
Oyima sha ble ble
oh my baby whine am go down low
oyima sha go go
uh yeah

boogie down low
boogie down low
boogie down
all of my baby make you boogie down low
preetty girl make you boogie down low
boogy down like omonile
boogy down
boogy down low
pretty girl make you boogie down low
boogy down like omonile
babby baby

ehehn
oporoko
no way
abdulalala

Comment here