Lyrics

LYRICS Patoranking Ft Davido Confirm Lyrics

LYRICS Patoranking Ft Davido Confirm Lyrics

LYRICS Patoranking Ft Davido Confirm Lyrics

(Intro)
Shekpe, Baddest, World best

(Verse 1 – Patoranking)
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
As I wake this morning, the first thing wey come my mind na how to make this money
As I wake this morning, I tell myself say omo na to make this money

(Chorus)
Confirmation season, confirm, Oil and gas we confirm
Plenty money, confirm, Higher higher, confirm, eehh, Confirm
Market woman, Confirm, Danfo driver, Confirm
Everybody, Confirm o

(Bridge)
LOVE, I Love this, I love this life, I Love eeh, I Love this
LOVE, I Love this, I love this life, I Love eeh, I Love this

(Post-Chorus)
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Aye Aye Aye Aye
Baba God answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh

(Verse 2 – Davido)
Shekpe, My wire no dey ever get dull season
My accountant always calling me but my eye e dey your body yea
Oh eh
Omalicha give me something as Jamaica no gree for me but Anita don plan konji for me
But no oh
Shey you no dey look the man, look the man
The designer fit the man, look the brand
No be China, 150 grand, on my hand
This is shower, I said Don Perion
Me, I no dey ever dey worry
Na my God dey provide this money
Omo na why I dey dash this money

(Chorus)
Honey
Ganish master confirm, freeway self dey confirm, Adeleke money confirm
Naija people confirm, Ghana Cedis confirm, Osun money confirm, Confirm

Comment here