Lyrics

Iyanya ft. Peruzzi – Ijeoma Lyrics

Iyanya ft. Peruzzi - Ijeoma Lyrics

 

Iyanya ft. Peruzzi – Ijeoma Lyrics

Download ‘Ijeoma’ Mp3

[Intro]
It’s Iyanya o

Okpono okpono okpono

Yung Alpha
Ijeoma o, see wetin you carry
Put a bang bang
Peru Peru, am loo

[Chorus]
I be Pastor e no mean say
I no see wetin you carry (aaah)
Say you getti man no mean
Say you no fit whine for daddy(aaah)
Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry

Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma o, see wetin you carry
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma o, see wetin you carry

[Verse – Iyanya]
Omo your body na lu bad o
(Your body na lu bad o)
If you give am to me no bad o(No bad o oh)
Chop all my ego see I no go feel bad o
(No go feel bad o oh)
Na the thing wey you carry
Dey make me wan collabo o oh

Mkpoweto (Mkpoweto)
Figure eight o(Figure eight o)
Come my way oh (Come my way o)
Oya leggo (Oya leggo)

Mkpoweto
Figure eight o
Come my way oh
Ijeoma, Ijeoma o

[Chorus]
I be Pastor e no mean say
I no see wetin you carry (aaah)
Say you getti man no mean
Say you no fit whine for daddy (aaah)
Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry

[Hook]
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma o, see wetin you carry
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma o, see wetin you carry

[Verse – Peruzzi]
I be Pastor but na you wey want deliver me
(Deliver me)
You no be custom but na your body dey border me
(Dey border me)
Yeh, Ijeoma (Oh na na)
Nwanyi oma (Ee mama)
Girl I wait o

[Refrain]
Mkpoweto, figure eight o
Come my way oh, baby let’s go
Mkpoweto, figure eight o
Come my way oh, I’m losing control

[Chorus]
I be Pastor e no mean say
I no see wetin you carry (aaah)
Say you getti man no mean
Say you no fit whine for daddy(aaah)
Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry

[Hook]
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma, see wetin you carry
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma o, see wetin you carry
Mix Monster
Yung Alpha

Comment here