Lyrics

Falz – Johnny Lyrics

Johnny no get priviledge
But Johnny want more
E wan go study
Johnny say e wan be doctor
Im family die for the same flaws wey im blood talk
why we no fit be one bros
Why you wasting all the blood for
Shey na religion
Abii culture
Abii politician wey dey sponsor
wetin be the thing wey dey cause war
wey you no stop to dey draw blood

who do you need the Matchete
What is the point of the gunshot
bros

[CHORUS]
Johnny just drop
(Johnny just drop)
Johnny just drop
Ah
Come
Ah

[VERSE 2]
Johnny come
Johnny go
Johnny just complete im youth service
Passing out tomorrow
Say the guys dem do party
For the place
where the guys dey meet usually
One or two drinks to relax

No be say dem too shack
Time don go
Night don show
Make dem come go house
Im stand for road
Make I horn oh
Na im po po shout
Park there
Where your particulars
Do you think that you are going like this
Nu wo ye ale
Elu kpa le ma gbe
baba she lo ju nu ema kpe

una don run
go chop life
oya give me my share
Before them talk one
e say shut up
Small boy
who dash you liver
talk more I go cock gun
small time e don pull trigger
ah
E don kill am oh

[Interlude]
we are gonna have a short break
Everybody say yea yea
yea yea

[VERSE 3]
Johnny just drop
Na po-po shoot am down
This motherfucking trigger happy nigga
just cause unnecessary so

Comment here