Lyrics

Efe – 6 Pack Lyrics

Efe - 6 Pack Lyrics

Download Efe 6 Pack

[Intro]
Somebody eh
I be somebody eh

[Chorus]
Me I no be 6 pack guy
Girl, I be 1 pack guy
And I lazy but I be bad, sharp, guy
Baby I be bad, sharp, guy
I say Me I no be 6 pack guy
Girl, I be 1 pack guy
And I lazy but I be bad, sharp, guy
Baby I be bad, sharp, guy

[Post-Chorus]
Abeg pour me holy water o o
Holy water eh eh
Abeg pour me holy water o o
Holy water eh eh

[Verse 1]
You say I dey craze
Because say I no get money
But you dey for moet, they form say you dey stay for Lekki
Alhaji no dey go gym o
Otumba no dey fit jog o
Me I still dey hustle o
But finally finally

[Chorus]
Me I no be 6 pack guy
Girl, I be 1 pack guy
And I lazy but I be bad, sharp, guy
Baby I be bad, sharp, guy (Give dem)
I say Me I no be 6 pack guy
Girl, I be 1 pack guy
And I lazy but I be bad, sharp, guy
Baby I be bad, sharp, guy

[Post-Chorus]
Abeg pour me holy water o o
Holy water eh eh
Abeg pour me holy water o o
Holy water eh eh

Comment here