Lyrics

Cobhams Asuquo – Starlight Lyrics

Cobhams Asuquo – Starlight | Natirovibe

Nigerian prolific singer, songwriter and producer – Cobhams Asuquo released a brand new single titled Starlight which was produced by Mavin Records singer and producer Johnny Drille. Natirovibe presents the complete and accurate lyrics of Starlight by Cobhams Asuquo. Read the complete Lyrics below. Enjoy!

Cobhams Asuquo – Starlight Mp3

[Verse 1]
I fit fight for you
I’ll give my life for you
No valley too low, no mountain too high for me to climb for you
Na you dey help me see the very best in me
And na you dey there when nobody dey there
Na you invest in me

[Pre-Chorus]
And I will walk a thousand miles
If only you would hold my hand
I will go the distance far, all the way for you
You know I can

[Chorus]
People dey ask me say, wetin dey make me smile?
I tell the whole world say, na you be my life
And if them argue say we no go last reach night
I tell the people say you no fit kill Starlight
Hmm hmm hmnn

[Verse 2]
Them say my eye go clear
Them say your eye go tear
Darling no mind them, make you no send them
Dem no Be God, my dear

[Pre-Chorus]
And I will walk a thousand miles
If only you would hold my hand
I will go the distance far, all the way for you
You know I can

[Chorus]
People dey ask me say, wetin dey make me smile?
I tell the whole world say, na you be my life
And if them argue say we no go last reach night
I tell the people say you no fit kill ____

[Verse 3]
Starlight dey shine from night till morning
E no dey tire, e no dey die
And even when e disappears, still dey out dey shine somewhere
All the time

[Chorus]
People dey ask me say ‘wetin dey make me smile?
I tell the whole world say- na you be my life
Oh oh oh oh oh

People dey ask me say (wuh) ‘wetin dey make me smile?
I tell the whole world say, na you be my life (oh oh oh)
And if them argue say (yea) we no go last reach night
I tell the people say (say eh eh eh) you no fit kill Starlight

THE END!

SONG INFO

Release Date: September 17, 2018
Producer: Johnny Drille
Songwriter: Cobhams Asuquo

Comment here