Lyrics

Cobhams Asuquo – Everyday Lyrics ft Sound Sultan & Bez

Cobhams Asuquo – Everyday Lyrics ft Sound Sultan & Bez

Cobhams Asuquo – Everyday Lyrics ft Sound Sultan & Bez

Everyday Lyrics by Cobhams Asuquo ft Sound Sultan & Bez

Story ooh, story
I wan tell you a story, it happen somewhere wey I know
Three friends dey for village, dem wan find city go
Dem wan go find better life, somewhere way green grass dey grow
Where dem go fit blow

Monkey na workaholic, sit down look na the dog name
Baboon wey be their brother, him mouth sweet pass sugarcane
The same thing wey you tell them, na him make monkey dey slave
And the dog complain eh eh eh

Everyday for the thief, one day for the owner of the house
E fit take time, but one day, one day, monkey go go market
Sit down looku dey there as baboon dey run the town

Plenty years join together, sit down look dey the same place
Monkey work till retire, e no get leave, e no get pay
Baboon dey just dey flenjor, throw banana, throw dem bone
But e dey chop alone “chai! Thats not fair”

Everyday for the thief, one day for the owner of the house
E fit take time, but one day, one day, monkey go go market
Sit down looku dey there as baboon dey run the town

E dey run the town ooh
E dey run the town ooh

See, everyday for the thief, but one day for the owner of the house
E fit take time, but one day, one day, monkey go go market
E go dey sit down look for tv as baboon dey run the town

Everyday for the thief “everyday, everyday” one day for the owner of the house
E fit take time, but one day, one day, monkey go go market
Sit down look for tv as baboon dey run the town

Oh oh oh oh oh oh oh…
Everyday for the thief, “for the thief oh oh oh” one day for the owner of the house
E fit take time, my brother passess time go go market
Sit down look for tv yea eh eh: sit down look for tv as baboon dey run the town

Comment here