Lyrics

Burna Boy – AnyBody Lyrics

Burna Boy – AnyBody Lyrics

Lyrics of AnyBody By Burna Boy

Lyrics of AnyBody By Burna Boy

DOWNLOAD MP3 HERE

(Intro)
Ahn ahn ahn ahn, ahn ahn ahn ahn, gbese, ahn ahn ahn ahn, ahn ahn ahn ahn

(Verse 1)
I don charge my energy, I no get time for no enemy, toripe won le to mi
Nothing whe person never see omo nothing whe person never see, forget I say fashi

(Bridge)
Won ni soonest err, make I (?), I dey kaku dey gbese, jejeli jeje jeje
I been dey answer dem yes sir, now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal even tho una know say I special

(Chorus)
Anybody whe no want to soji, anybody whe no dey carry body
Knack am am something, knack am something, to ba ta fele fele, knack am something

(Verse 2)
You go chop but you never (?), shey because me sef I never talk, I look you dey laugh you gan, gan, gan, gan, gan
I sha know say the time go come omo I know say the time go come but you no go fit to lenu mo
Omo omo, life na turn by turn, whether you like or not
To ba ginger me, you go skele to (?)

(Chorus)
Anybody whe no want to soji, anybody whe no dey carry body
Knack am am something, knack am something, to ba ka fere fere, knack am something

(Bridge)
Won ni soonest err, make I (?), I dey kaku dey gbese, jejeli jeje jeje
I been dey answer dem yes sir, now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal even tho una know say I special

(Chorus)
Anybody whe no want to soji, anybody whe no dey carry body
Knack am am something, knack am something, to ba ta fele fele, knack am something

(Outro)
Gbese, hmmm, to ba ta fele fele, to ba ta fele fele, to ba ta fele fele, to ba ta fele fele, to ba ta fele fele

Comment here