Lil Kesh teams up with one of the most sought after artiste in Nigeria music industry right now – Duncan Mighty for his latest single. The new single is titled flenjo and was produced by afro-beat producer Rexxie. Read the complete Lyrics of Flenjo by Lil Kesh featuring Duncan Mighty below.
Lil Kesh ft. Duncan Mighty – Flenjo
[Intro]
YAGI level
skibo, skiboh
Eh eh
PH and neca
wawawa
[Chorus]
Ah!
Abeg yem yem two bottles of stout (Please give me, give me two bottles of stout)
I cannot kill myself
Abeg yem two plates of Nkwobi (Please give me two plates of Nkwobi)
I cannot kill myself
Wowo
I must to jaiye mi (jaiye mi) (I want to enjoy my life)
Flenjo (Flenjo) (Enjoy)
Orire, Favour, Jejely, Splendor eh eh (Goodluck, favour, gently, splendor eh eh)
jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo), chop money, billions (Enjoy, spend money, billions)
Orire, Favour, Jejely, Splendor eh (Goodluck, favour, gently, splendor eh)
[Verse 1 – Lil Kesh]
Ah, shebi them talk say na man wey work go chop (They said the man that worked will eat right?)
So I dey hustle, I dey work to ri result (So I’m hustling, I’m working to see result)
I ri result, the money begin come in bulk (I’m seeing results, the money is starting to come in bulk)
So I start to ball, make I no go shit for church
So I enter Beer Parlor, order Point & Kill
3 bottles, then I left the joint and chill
Nowo Nowo, fowosere, 100-billion Gang (ahh) (Money spender, big baller, 100-billion gang)
Pull up on you in a bullion van, ahh
A mumukumu, shayo gidi gan lojo na (We drank, got drunk big time on that day)
Fafakufa jaiye gidi gan lojo na (Smoked, flexed big time on that day)
As we dey enjoy, dey girate (As we are enjoying)
awon kele use ikebe to violate, mo daran (The ladies used their waist to violate, I’m damned)
Call my baby o cos I get Pounds to na for you o (Call my baby, cause I have pounds to spend on you)
Sha ma redi o, cos all I have is all for you o (Just keep wiggling, cause all I have is all for you)
[Chorus]
Ah!
Abeg yem yem two bottles of stout (Please give me, give me two bottles of stout)
I cannot kill myself
Abeg yem two plates of Nkwobi (Please give me two plates of Nkwobi)
I cannot kill myself
Wowo
I must to jaiye mi (jaiye mi) (I want to enjoy my life)
Flenjo (Flenjo) (Enjoy)
Orire, Favour, Jejely, Splendor eh eh (Goodluck, favour, gently, splendor eh eh)
jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo), chop money, billions (Enjoy, spend money, billions)
Orire, Favour, Jejely, Splendor eh (Goodluck, favour, gently, splendor eh)
[Verse 2 – Duncan Mighty]
Joly make Caro to ama
Buburu ka ibu na azu ga egbugbadu
Girlie feli feli fe, baby feli feli fe
Help me chop the fish and chop the meat
Chop iyapulu kpomo
Lil Kesh onemiye dinma oh oh
Wene Mighty, Lil Kesh omiokono mofia mu wewe
Baby oh, chop it, kamitiomama don’t go there
Kamichiomama chop money
Wene Mighty and Lil Kesh oh uh wa
Man and Woman kopu wadu oh, onia mamo
Man and Woman kopu wadu oh yah
Slay mama oh, onamo, ono mio kano oh, obo uh
Slay mama oh, onamo, chop the money oh
Oh Lil Kesh oh wa
[Chorus]
Ah!
Abeg yem yem two bottles of stout (Please give me, give me two bottles of stout)
I cannot kill myself
Abeg yem two plates of Nkwobi (Please give me two plates of Nkwobi)
I cannot kill myself
Wowo
I must to jaiye mi (jaiye mi) (I want to enjoy my life)
Flenjo (Flenjo) (Enjoy)
Orire, Favour, Jejely, Splendor eh eh (Goodluck, favour, gently, splendor eh eh)
jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo), chop money, billions (Enjoy, spend money, billions)
Orire, Favour, Jejely, Splendor eh (Goodluck, favour, gently, splendor eh)
[Outro]
Jaiye mi oh, jaiye mi oh, Flenjo (Enjoy my life, enjoy my life, flex)

Yo, Rexxie on this one
SpyrytMix
THE END!
SONG INFO
Release Date: Spetember 10, 2018
Producer: Rexxie
Songwriters: Keshinro Ololade, Duncan Wene Mighty Okechukwu
Record Label: YAGI
Comment here